Mai contiri pipulu Share on NP
" name="post_title" id="post_title" /> would you like to add a comment ?

I wanted to become a president wen my school finish,ryt now i dey 4 university of Niger dey study farmer espacially namma I read book well well i finish nosiri 1 - 6 pramari 1 - 6 colegi 1 - 6 i dey univasiti now after i go go ss3 during my school days wen others dey get common A,B,C,D,E,F me i dey score U,W,X even Z sef i wan use ur vote hia to know weather i go win when time reach my party go b "CHOP I CHOP DEMOCRATIC PARTY" (CICDP)mek una start voting now

NO WINNER

Nobody won that fight, either there has been no vote, or the result was equal.

USER

Picture
kaccidy

VS

OPPONENT

Picture
blings_is_back

Drop your comment

Sorry, guests can not post comments | Register