Lagos Vs Abuja
Share on NP
Lagos rocks more than abuja in so many ways, sorry let me use pigin english abeg. lagos make sense pass abuja wey bi sey things dey happen 4 dis lagos pass abuja reasons. 1. check all d i joints wey dey plenty 4 lagos. 2. runs dey take place shapedly 4 dis lagos well well. 3. All man jst dey live life freely@ well. 4. Both poor and rich fit stay lagos and live kpeacefull, enjoy dem selfs wella. BUT ABUJA eVERY THING na just high class poor man no fit stay dei IF U THING