TIMAYA DEY SING RUBBISH Share on NP
" name="post_title" id="post_title" /> would you like to add a comment ?

Timaya no knw wht to sing again cos naija music don dey leave him.na rubbish he dey feed us with. he' s musik naa always bad belle,dem mama,dem papa frm begining to end truout all his track.&always bragging like say e dey kolomenta.make e go find sumtin else to do cos musik don dey leave am.

GRAND WINNER

Picture

wof

USER

Picture
ejibond (5)

OPPONENT

Picture
wof(9)

Drop your comment

Sorry, guests can not post comments | Register