I GO LIKE TO KNOW THE JUDGES HERE
Share on NP
I NO KNOW WETIN I DO U PEOPLE HERE FOR FINE PARK ABI NA ZOO OR FIGHT PARK I GO CALL AM,UNA TOO DEY RIG ELECTION ,CHEI!!! ALL THE FIGHT WEY I FIGHT I NO GET VOTE.............E BE LIKE SAY ALL OF UNA NA PDP OR AC U DEY RIG ELECTION OOOH ABI I LIE??