Who dey lie and who dey listen?.. Share on NP
" name="post_title" id="post_title" /> would you like to add a comment ?

Dem say poligamous is evil and bad. Naa Moneygamous good..Ok i don hear,when i get moneygamous alot of girligamous want me,weting de happen oo boi..u no go nak and shuk..Dem say na sin to nak after moneygamous..NA SIN ABI NA POPULATION CONTROL?.. WHO DE LIE AND WHO DE TEL TRUE..WEY MY HOPI AND DACO

GRAND WINNER

Picture

ngbah

USER

Picture
ajepakoromance (0)

OPPONENT

Picture
ngbah(2)

Drop your comment

Sorry, guests can not post comments | Register