Half bread…… is better than buns
Share on NP
make i tell una...if u get sometin small appreciate am..no wait till cup full b4 u carry ur own..them say the thief wey dey too greedy na police net go be him resting place..learn how to value small thing..so if big tin come ur way u go fit handle am... this message dey go to all boys & girls wey