dat was den,e no fit happen now Share on NP
" name="post_title" id="post_title" /> would you like to add a comment ?

when after traditonal marriage u go see the girl dey cry bcos she dey leave her parent' s house to her new home,then i come dey wonder wetin dey mek them cry but dis days e no go fit happen again bcos some girls even don dey leave with thier fiancee for many years even dey don dey born pikin sef

GRAND WINNER

Picture

Ogbuaja

USER

Picture
kaccidy (2)

OPPONENT

Picture
Ogbuaja(6)

Drop your comment

Sorry, guests can not post comments | Register