It's time I defend ma man 2face!!
Share on NP
meh i knw many gals or guys re blaming 2face 4 being a womanizer, as 4 me nor b 2face fault oooo lol it is d gals fult cox sex nor b by force...abi na lie i talk? if d gals say dey nor wnt, 2face go kill dem?...huh and 1 more tin, Ineed a gal opponent (d 1 wey don 1st get belle 4 2face) THAx