Shut up! who tell u say actor no dey die 4 film...
Share on NP
Ask john travolta he b actor bt e don die 4 many films. Ehennn! Wat of bruce lee, i think na muscle kill am, which person again ooooo!! Gooooood! wat of jim iyke, ramsey noah, emeka ike. Dem don die 4 films b4. Abi i lie?