i was the girl dat confess de other day dat fight with his boyfriend bcos he lied to me again,see my people,dis boy nor one give me my document,if na bcos of he ipad way i break dey make am nor one give me my document,na lie he taik,he refuse to give me my hand bag de other day and inside dat bag my document day 4 inside,i door send am msg and he nor green reply,if i waka commot 4 my house go meet am 4 he house,i swear,head go roll,blood go flow bcos i door dey boil already,abeg incase una nor h...
Read (22)