My people I greet you all, e get waitin dey worry my mind well and I don' t think am tire. Why e b say if dey lagos and you spill any girl for Benin she go say d distance is too much, Abuja d distance is too much, Asaba d distance is too much, port Harcourt d distance is too much but Malaysia is not too far, Austra not too far, Italy not too far Germany not too far. Abeg make una tell me why....
Read (8)