abeg make una no cause me. my step sister came to stay with me, we were so close and we started making love. than i told her that the bible lay a cause for who ever sleep with his or her step brother or sister, she laugh and say, i never ready to stop if she ready, she go stp. i tell her make we dey pray for forgiveness, she dey laugh. na i know say this my step sister na demon. she trevel for ester i tell her say make she stay for 2month at least i go pray and God go make me stp that rubbish. e...
Read (11)