Am kind of confuse this days, after all the fine guys wey Jennifer lopez friend see the man wey she marry,Marc Anthony,wo wo. see this fine girl Beyonce finally who she marry Jay Z still wo wo guy plus all the money. Una know SEAL bar that wo wo guy, u know him wife very fine woman,called Heidi Klum. I know feet name them bcos Dem plenti,all the fine girls they end up marrying ugly men while the the ugly guys dey end up marrying fine girl, Abi the fine boys no dey gree marry or something dey wro...
Read (23)