No bad comments please. The chick wey i bin dey friend back home just called yesterday,say she done born, i just dey confused, bcos na chick wey i just meet for summer holiday for 9ja,i no spent much time with her,she tell me say she done pregnant, i carry money give her to go comot the belle,about 300 dollars,b4 i traveled back to the states now she dey talk say she keep the belle born am,guess what am not ready to be cm a father b4,now i wan send my blood sample,make dem check weather na my pi...
Read (27)