Abeg mek una help me,as i dey jump up for my palour say Obama don win,i kick my oga televison,d screen don break and na flat screen television.My no enter palour diz morning and in don go work,but in wife don see d television.she no tell me anytin.she just look me look the television enter oga room.............my own don be 4 2day......obama eeeeeehhhhhhhhhhhh...
Read (20)