This time last yr ma guy parents arrange one chick for am, he got married to her last yr,then he came along with her to the states,guess what, the chick wey im go marry come thinking say na good one,now dey do adult business with white men under im own roof, we trace the chick right to the hotel room, so tell me i get one chick for 9ja wey i dey think of to marry to carry come this side but now i done get double mind,unto say she feet come my house misbehave as my guy own do, I want una to tell ...
Read (28)