Naija for life!! we too get sense, naija no dey ever carry last. see wetin we do, we go organise friendly against country wey no get any football sense(Congo DR), we come dey claim senior men for their body. so tey Nsofor sef dey score 2 goals.. anyhow sha its Nigeria 4 - Congo 0...still some few minutes left to play....
Read (21)