Am thinking of negotiating this bride price. Na wao! They wan kill me ni! Which kai service charge be this na. Haba! All the money wey dem take bring the girl up na him they wan collect for my hand ones. Chai! I don die finish! E be like say I go stylishly give the girl belle so that they won' t cancel our marriage due to my inability to afford the millions needed for this wedding oo! Abi wetin una think?...
Read (25)