So I need help wit dis palava. There is dis 1 guy wey I grew up wit bak in naija, him and his brother and me and my brother were all childhood friends. We went to da same primary skool, lived down d street frm each Otha. Den I no undastand say I b girl, dose days I no even care sef. I knew dat he liked me but wetin I go take like do? He and his brotha were my bestfriends along wit my broda. Even wen we got to secondary skool he was still liking me. Now dAt I am in US, I got in contact wit him an...
Read (12)