My guy asked me the otha day say why some girls no fit wash themselves? I tell am sey me I nor know why? bcos me I showa 3x a day. He con tell me about this babe wey he wan butcher the otha day, he began to enter but da thing smell like crayfish. lmfao. I need to kow why the girl bus stop dey smell like crayfish so dat I can tell my friend... Una get any idea why e dey smell like so?...
Read (11)