I dey vex, Dis naija sef don make ma head dey think bad, I dey feel like killing all those yeye leaders. I sweat ocean yesterday 9t cos of no light, he remain small make i no bath go work today, Tap water turn liptea colour. road 4 ma area sef bi like sey i dey climb olumo rock.... No bi ajegunle i dey stay or bariga or mushin.... i still no see my govt hand.....
Read (23)