Na vex i just dey vex.... Wetin bi dis sef, Abi na 9ja ppl kill jesus? d kin life wey some people dey live 4 dis nation sef make me wonder if we are oil xporting country. Saudi, kuwait, qatar etc... nuthing dem take pass us, even as i dey look am sef, we suppose be d country to hold dat world power. Wetin USA get, Wetin Uk get and other europeans country... Youth let make a change....
Read (15)