see me see wahala. One Idiot wey give me laptop wey the screen break to repair, this evening E call my office I explain to am sey I will order for the screen this fool still the make noise sey the screen no fall or nothing hit am sey e just dey work on thursday nite and friday morning him on am then he see sey the screen don get small problem, even sey the thing the show lines and the glass show signs of crack. Why some Nigerians dumb like this? See why Europe no good. If na naija, this one reac...
Read (16)