My vex don turn to joy even as the pain still dey torture me.... Dis time, happiness just full my body... I no sey na like dis he dey bi oo...he remain small make 9ja turn upside down... Thank to jar Jehova wey bring Jonathan wey carry him goodluck full everywhere... As Obama hear dat name he fear... He kiakia order to remove 9ja name from terrorist list. Na dat time i con know say US wan take style rid us before bcos oga yar' dua no well..... To those wey say make i no vex again, I don stop...
Read (13)