abeg my people help mi oooo....i tie my goat 4 my backyard s...
abeg my people help mi oooo....i tie my goat 4 my backyard so dat i go take am go market dis morning asi i come wake up na him i no com find am...make una help mi oo...
i ve dating severals ladies lately but Wat am doing nowadays i too cant even understand y am doing it ,i ve now grown myself from dating young ladies to married women all bcos i tot they give me comfort which i found difficult gettin from the singles i have dated recently. but wat i really want now ...
I want to have ebony cutie...pals what do you think?...
E dn tey wen i straf & konji dey hol me now buh as my boyfriend no com dey, e dey wrong if i do am wit anoda pesin?...
hi pals please tell me wat to do, since my husband traveled i can't sleep alone. i don't know whether i should go to my mum's house and wait for him or i should stay lonely. your ideals plz...
who help me see omolade..i don miss am die oooooooooooo.......
oyez and emmy stop putting useless crap here...
ekaette ooo....she don car

List of top contributors for this month

Points are calculated based on the number of confession threads a member participates in
[x] close
You need to register on Naijapals to post a confession
register or login
ID:
Page # of 5128

Comments on this confession

Drop your comment

Hi! You need to register to leave a comment on this post
Register
title:
body:

Recent Confessions

abeg my people help mi oooo....i tie my goat 4 my backyard so dat i go take am go market dis morning asi i come wake up na him i no com find am...make una help mi oo...
Read (21)
i ve dating severals ladies lately but Wat am doing nowadays i too cant even understand y am doing it ,i ve now grown myself from dating young ladies to married women all bcos i tot they give me comfort which i found difficult gettin from the singles i have dated recently. but wat i really want now is how to stop it . please can anyone pls advise on way out ...pls ....insult are all welcome cos i know i deserved it...
Read (24)
E dn tey wen i straf & konji dey hol me now buh as my boyfriend no com dey, e dey wrong if i do am wit anoda pesin?...
Read (19)
hi pals please tell me wat to do, since my husband traveled i can' t sleep alone. i don' t know whether i should go to my mum' s house and wait for him or i should stay lonely. your ideals plz...
Read (14)
oyez and emmy stop putting useless crap here...
Read (29)
ekaette ooo....she don carry belle.../....
Read (21)
hi i need a true black girl to settle down with...i don`t wanna hang around with this asian and europians any more....proud to be black..i know what it means to be with a black girl....since i left nigeria i have missed a lot......am ready for to give my heart...what ever it will cost...
Read (23)
name : roseanne (roseannelim) gender : female location : KL, Malaysia about me : Dear All, br / br / If you are interested to know more about education in Malaysia or being a recruiter ... Visit profile > > Seulamen (Pwoman33) name : Seulamen (Pwoman33) gender : female location : America., United states about me : ... Visit profile > > layo love (layolove) name : layo love (layolove) gender : female location : Tdot, Canada about me : Name is Layo... friendly ...... Visit profile > > ...
Read (16)
if i say make fire burn sum ppl mouth for here, i no do bad, but i need not to add another problem to the one dey get before... because 9ja wahala sef pass small problem. I raised confession concerning my feeling toward my ogbodo 9ja, sum ppl dey run their stinky gutters call mouth rudely. Who born u wey no put rope for ur neck? abeg, make una no make oga soldier vex again... Before i raise another confession, i need apology from dat guy? ..lol...
Read (17)
hmmn, most times , u pple here mislead a confee. i sought for ur candid opinion here sometime ago abt my relationship, and wat u pple told me to do, actually destroyed everytin, to the extent that both of us are now angry to a point of no- reconciliation. wat u advised me to do actually spoiled the whole matter . except for 1 or 2 peeps wu said i shldnt do so, but i believed that majority carries the vote. hmmn, na wa for u peeps oo, una too dey mislead person sef....
Read (25)