Egba mi oooooo!!!!!!!! Me nd my friend dey upstairs dey look down i come see my wife dey go kitchen na hin i come see my friend dey take style dey look my wife ikebe,e no come tay wey i travel wey my wife dey tell me say d guy come dey watch telle 4 my house say hin come dey take style dey touch hin leg,i come ask my wife say wetin hin come do d guy, she said nothing.do u want me 2 trust my wife again? abeg make una help me o.......
Read (29)