I think say na genuinne love i get 4 my wife, i no know say na black powder dey work.As i dey search my room dey look 4 my missing money na hin i come see black powder 4 my wife wardrobe,i no even ask am, i just grind alegator pepper add am to d powder,in d night when we want make love,my wife take style smugle d thing enter bathroom go rob am 4 nyansh,i pretend like say i no see am,e no tay wey my wife begin dey shout say something dey fire her nyansh..........see dem amebos......dem wan no d e...
Read (16)