Y are u guys confessing?If to sey na pastor or imam sey make una confess nw,una go dey fear bouh,una dey confess for dis place like witches n wizards,aw i wish we can knw dos who are confessing?Sum pple go dey post rubbish n dem go dey call am " confession" una no go skuul,abeg make we dey reasonable cos we blacks dey always dey abuse finz n moreova shey na by force to post confession.......................plz dnt let d intellectuals get pissed off wif ur rubbish acts(i mean da fake conf...
Read (5)