Abeg make una help me out here.. My gurlfwend na virgin, nd she doesn't want us 2do ***. But she has a galfwend she calls ha bestfwend(mayb a virgin 2). D way diz two gurls call, txt, nd even relate wit der selves..make me dey wonder weda sumtin fishin is in d river(lesbo). Callz dat takes so long/magic no... Txt msgs wit words lik "I can't wait 2be wit u, I miss u more dan anybodi, I luv u wit all ma hrt.(inbox nd sent msgs). Abeg, babes..am I 2worry? Coz I nor knw weda na so gur...
Read (10)