Gudday honorable house members,hope u guys are bouncin like me bcos am bouncin bt in der LORD JESUS CHRIST.Witout wastin una time let me tell una wetin carry me com here.....am a succesful businessman bt not billionlyk type,i ve been in dis biz since 6yrs and almost half of d profit i ve made dis yrs hd been spnt on ma frnds,relatives,skul mates who i felt am in a better position of helpin dem.I never close ma ear anytime sombody com askin 4 help bt der is somtin i dnt understnd......som of ma b...
Read (18)