aullo aullo

Jul. 1st 12:19 PM 2009
Good afternoon...and how was yah day, Professor!Hasta la vista!

Hey hi,,

Jul. 1st 12:01 PM 2009
CHECK OUT PROFILEANGELS.COM FOR THE HOTTEST PICS!
PROFILEANGELS.COM

GOOD MORNING HAVE A GOOD DAY XXX

Jul. 1st 07:10 AM 2009
WITCHYS WIKKED GRAPHIX

WITCHYS WIKKED GRAPHIX

honorable!!!! i dey feel u

Jun. 30th 09:45 PM 2009
but e be like say u no know say economic recession dey everywhere,
this okpeke too fine, she fit dissolve my pocket n lead me 2 early grave,
abi u get spare room wey u go harbour me if landlord quit me cos of her? lol

my oga

Jun. 30th 07:24 PM 2009
we hail ooo, baby say hi.... wish u a lovely week ahead

hey dude

Jun. 30th 07:11 PM 2009
oga hw u dey...hope evcerytin dey fine...us we just dey do am small by small...anyway i just say make i halla at u ...make i dey go see ya my dear broda

Dearest, Owa love was on ya page.

Jun. 30th 06:54 PM 2009

Kathys Comments
Kathys comments
Kathys-Comments.com

may...

Jun. 30th 06:44 PM 2009
da good lord be ur guiding light always ma bro.....n for ever. how r u doing ma big bro??give thx for ur brotherly love u flinging to me all di time....i appreciate dearly to ma heart JAH know...one love always.....keep da faith..bless.

hello mr sylvester

Jun. 30th 12:26 PM 2009
longest time how is life and everyting's generally hope all is well with u.

THNX BROS,REMAIN BLESSED

Jun. 30th 12:05 PM 2009
DRIFT OFF NOW TO PROFILEFANTASY.COM
PROFILEFANTASY.COM