<< Back to black board

posted by : deville on Friday, January 30th 2009, 4:11 AM Share


2face's Unstoppable Album Is His best so far..........


For those wey sabi, listen to Idibia"s album well & you"ll see the "Genje"...... Baba still dey wax stronger Appreciate him, Abi u na shey shame.. Open the bottle and feel the contents if you no get 150naira to buy Hin album no means say u go dey talk say e no sweet.......Norgwor!!!!






Email this to a friend



permanent link
 

<< Back to black board

   
 

Spacer Spacer
 
   
 


Spacer
  Sorry, guests can not post comments | Register