sweezy - maloo (With Lyrics)

maloo

I think it time for we listeners to listen to good and great sound at the same time as classiq leman sweezy, brings his new single Maloo(go on).Title :Maaloo
Artist:sweezy
Intro:iyelele oh nanana yeeh
It ur boiling sweezy omo Owo ooo
Sha Maaloo konisewu.
Chorus:kolo gbenasori oo
Niiboo. Make dem carry fire for head oo
kolo gbenasori oo
No time make dem carry fire for head oo
Baba no kin Maaloo
yeeeeeh
Sweezy Maaloo. ×2
yeeeeeh.
Verse 1
Enemies wanna know how my father lord wanna take control oo
I know you still dey doubt how my music jx dey go on top oo (repeat 2×).
Even if them might fire shot
Enemies no fit do we nothing
Even if them might fire shot
Enemies wonma le won bati
Aiye o Lee oo sey carry my matter for headioo
Olorun ojee oo enemies go scatter awon bawo.
Verse 2
Aiye femo ona ti boi sweezy sha fegbegba o
Majekomo pe ALLAHU yarobi Kala Baro miooo (repeat 2×)
Nigba iponju enemies where were you
Now am making my money you come dey show your face oo
When I no get money you tell me hide your face oo
Aiye o lee oo sey you carry my matter for headioo
Olorun ojee oo enemies go scatter awon bawo(repeat 2×)
Tinanananana yeeh.
Verse3
Koyewon nii who God has blessed no man can curse
Koyewon nii who God has blessed no man can curse (repeat 2 ×)
Make dem dey biff we Nah we cruize Bugatti cruize Ferrari ahnn
Make biff we Nah we pulp martini pulp campari yeeh(repeat 2×)
Them might criticize o lord-iwoni

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Thu, 20 Sep 2018 11:29:47 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

adura " prayer"
by SWEEZY (@sweezyjr1)


adura " prayer"
by SWEEZY (@sweezyjr1)


make way
by SWEEZY


halleluyah
by KETU-MADES[SBLIZ,ARBYSWEEZY,NEEYOCLIF


Top Songs

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy