keejoe west - change ur style (With Lyrics)

change ur style

Intro…
Ekpe ki diye
Freshking on tha beat ohya.
Keejoe west meh ah dey here so,
bumba
Huke.
Na you wan talk,
Waitin I wan hear ….oh
Na you shake,
Waitin I wan see…oh
My bae she fine,
She gat a big back…ohc
She gimme joy,
Walayi I cant lie…oh.
Na you wan talk,
Waitin I wan hear ….oh
Na you shake,
Waitin I wan see…oh
My bae she fine,
She gat a big back…oh
She gimme joy,
Walayi I cant lie…oh.
When she change her style…….
She do like dat………
Change your style……..
Do like dat……..
I fitto change my style…
Do like dat……
Change your style……
Do like dat……
Varse….
Gimme love ,run come gimme love,
Dat kin love wey go mak ah man craze..
Biggi bumbum me ah bae she get oh,
Biggi bumbum me ah bae shake.
Gimme dat sound for dah biggi man ,
Dat kin sound fitto mak a man gbas..
D bgedu don start for the party yard oh,
Make the people start to jaye…….
Everybody confirm it..
Oh na nan na na na na…bumba
The street dem confirm it
Oh na nan na na na na..enhe
The ghetto confirm it,,,
Oh na nan na na na na..
Oluwa confirm it ,
Oh na nan na na na na..
Huke……
Na you wan talk,
Waitin I wan hear ….oh
Na you shake,
Waitin I wan see…oh
My bae she fine,
She gat a big back…oh
She gimme joy,
Walayi I cant lie…oh.
Na you wan talk,
Waitin I wan hear ….oh
Na you shake,
Waitin I wan see…oh
My bae she fine,
She gat a big back…oh
She gimme joy,
Walayi I cant lie…oh.
When she change her style…….
She do like dat………
Change your style……..
Do like dat……..
I fitto change my style…
Do like dat……
Change your style……
Do like dat……
…………………………..beat pass…………….
Phone vocal
When she change her style…….
She do like dat………
Change your style……..
Do like dat……..
I fitto change my style…
Do like dat……
Change your style……
Do like dat……

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Sun, 27 May 2018 01:38:47 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 2 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (1)

I like this music

Related

fvck you (cover)
by keejoe west x kizz Daniel


big formings (prod by snazzy rankky)
by KEEJOE WEST ft SAY BABADAN x SKHEED


money
by FRESHKING FT KEEJOE WEST


joti
by 2clean ft Keejoe west


alhaji go low
by keejoe west Ft BabaDan


oluwa backup
by keejoe west


gimme love
by yung tyga ft keejoe west


Top Songs

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

King Moses

King Moses
Always good
by King Moses

Sure boy ibile
My wedding
by Sure boy ibile

King Moses
My God
by King Moses

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

King Moses
Forever
by King Moses

King Moses
Spirit ft vickwills
by King Moses

Venuz
Emergency
by Venuz

King Moses
Glory
by King Moses