Efe ft. Olamide - Warri (With Lyrics)

Warri

Efe is the man, he finally made his fans proud. He just dropped what we sure is going to be a hit song after many negative reviews from fans on his previous songs. Efe featured the almighty Olamide on this new song titled, Warri. It was produced by Young John.
LYRICS:
[Intro – Olamide]
Gbelo S’oun, S’oun, S’oun, S’oun (S’oun S’oun)
Omi miko, miko miko miko
Abi nedio, nedio, nedio, nedio
Efe Money
Money, money, money (Baddo)
[Chorus – Olamide & Efe]
Warri, Warri warri
Them so hear am na
Warri, Warri warri
Them so hear am na
Oya Warri, Warri warri
Them so hear am na
Warri (Dem dey mad?)
Warri warri
Them so hear am na
Old Warri (Area!)
New warri (Area!)
Old money (Area!)
New Money (Area!)
Old Warri… (Area!)
New warri… (Area!)
Old money… (Area!)
New Money (Area!)
[Verse 1 – Efe]
Baddo what’s up?
They say we street, what’s up?
We no sabi, what’s up?
We still dey win, what’s up?
Heh, See men
Six months gone, how far na?
Hehe
Efe still dey shine, how far na my guy?
Check my bank account, how far na?
Omo my house still dey blood how far na?
Warri
we no dey ever dey carry last
bad as e bad na to draw
Do it legit
Anywhere we surface
Worry the place
If you bring Uche face, we go scatter the face
[Chorus – Olamide & Efe]
Warri, Warri warri
Them so hear am na
Warri, Warri warri
Them so hear am na
Oya Warri, Warri warri
Them so hear am na
Warri (Dem dey mad?)
Warri warri
Them so hear am na
Old Warri (Area!)
New warri (Area!)
Old money (Area!)
New Money (Area!)
Old Warri… (Area!)
New warri… (Area!)
Old money… (Area!)
New Money (Area!)
[verse 2 – Olamide]
It’s a vibe, It’s a jam
It’s a tune, We dey mad
It’s a boo, It’s a bae
It’s a crook, you dey craze
We dey drop jam, e dey make sense
As we enter them dey take fence
I dey get DM’s from my ex’s
Mi o de le DM pada la e shey dms
F–k u, bastard
Elfantino master, lamba, disaster
We dey f–k sh-t up one time
Hmmn… Abeg
I cannot even shout
Oh baby burst my brain and take all the money wey dey my account eh
[Chorus – Olamide & Efe]
Warri, Warri warri
Them so hear am na
Warri, Warri warri
Them so hear am na
Oya Warri, Warri warri
Them so hear am na
Warri (Dem dey mad?)
Warri warri
Them so hear am na
Old Warri (Area!)
New warri (Area!)
Old money (Area!)
New Money (Area!)
Old Warri… (Area!)
New warri… (Area!)
Old money… (Area!)
New Money (Area!)
[Verse 3 – Efe]
See mehn
me na waffi and I’m proud
I steady dey rep all my people for the town
nothing go make me to make them dey frown
As we dey fall out na so them go dey bow, bow
From Alaka junction to Ekpa, how far?
Egbudu number one gbudu number two, how far?
Kpesu water side awo down town, how far?
New garage Ese round about Jakpa, how far?
Warri girls dey scent like fresh fish inside gbanga soup
This song go dey sweet you die cos this song e be banger too
[Chorus – Olamide & Efe]
Warri, Warri warri
Them so hear am na
Warri, Warri warri
Them so hear am na
Oya Warri, Warri warri
Them so hear am na
Warri (Dem dey mad?)
Warri warri
Them so hear am na
Old Warri (Area!)
New warri (Area!)
Old money (Area!)
New Money (Area!)
Old Warri… (Area!)
New warri… (Area!)
Old money… (Area!)
New Money (Area!)
[Outro]
No be lies
Baddo
Is it my fault dey call me Efe?
Young John the wicked, wicked, wicked producer
Warri!
Them must hear word na
Them must hear word of God

Watch Warri Music Video By Efe ft. Olamide

Please pause audio player above before playing video below:
Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Fri, 01 Dec 2017 08:24:06 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 2/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (2)

I like this music

Related

gaza cover
by Olamide baddoo ft Freshkid Starboy


ojemba
by Phyno Ft. Olamide


hate me
by Olamide ft. Wande Coal


yeobaye
by JayBoi ft. Olamide


zazoo zehh cover
by Lil-keff x Portable X Olamide X Poco Lee


zazoo zehh!!!
by Portable ft. Olamide & Poco Lee


shamanya
by Phenom ft. Olamide x Phyno


loose it
by Olamide Ft. Eskeez


omo x 100
by Reminisce Ft. Olamide


julie
by Olamide


Top Songs

JPAUL
WEMARO
by JPAUL

Mc Focus
Oluwa
by Mc Focus

Sheedxfold
Good Girlfriend
by Sheedxfold