Yzeboy - Tune (With Lyrics)

Tune

Lovam crooner Yzeboy is back with another one titled #Tune prod by Xl beatz, mix & mastered by P beatz this one is mad ...download and listen now
Enjoy ,Share.
IG:@yzeboyai
Intro
Yzeboy lelele
Chorus
Kele fine goni kele set goni
Kele mad goni kele bad goni
Kele carry goni kele come gimme x2
Oya dance oya bounce wine fi me tune baby x2
V1
Girly come come we go dance for my domot
Baby turn turn I go carry you comot
We go have fun i no go leave you run comot
I go stand by you all day even the haters katapot
Dance to the beat oya bounce fire girl
Na you dey on top the rest them don slack
I no want much you can gimme one dance
You just dey dull abeg give my baby chance
Echo)
Dance to the beat oya bounce fire girl
Na you dey on top the rest them don slack
I no want much you can gimme one dance
You just dey dull abeg give my baby chance
Chorus::
V2
I don high go no weed smoking yeyeayi
Me and you go flex girl no be joke yeyeayi
We go dey my room ma on a lowkey yeyeayi
Baby chill make you sip some coke yeaye baby oh
Alaja Alaji
Prada Gucci
Nakam for my party (for my party o oh)
Echo)
Dance to the beat oya bounce fire girl
Na you dey on top the rest them don slack
I no want much you can gimme one dance
You just dey dull abeg give my baby chance
Chorus::
Outro
Aisha my room ma
You sweeter
Mirinda yea
Shout out to pbeatz yo

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 27 Feb 2019 18:51:18 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

lovam
by Yzeboy


Top Songs

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy