Freegeegaah feat. Evah Green - Survivor (With Lyrics)

Survivor

' Survivor' Lyrics by Freegeegaah Feat. Evahgreen Intro: (Evahgreen) Oh Lord of Mercy, Evahgreen. Verse One: (Freegeegaah) Freegeegaah Live Free and Biggaah Man no die man no rotten I de live my life to achieve something Man must survive I know say nothing goes for nothing This Journey is moving on a fast lane I need more money more than the way monkey like banana I want to spend money lavishly Just like the sons and daughters of the corrupt politicians Abi make i rob, make i be like armed robber Dey carry gun to collect money What if Police catch me? the law go punish me and then waste my time What of blood money? e go give me lots and lots of cash But the devil go smile and happy more than person wey win lottery Because e know say i go lose my soul in torment As a survivor i go remain content and enjoy the process to greatness To all the survivors out there, omo una too try More effort, hard work and smart work Chorus: 2x (Evahgreen) One cedi, we dey use am survive Seventy pesewas na for wakye Thirty pesewas na for water How man go do, man must survive Verse Two: (Evahgreen) Man must survive it, life is just how you make it But me know say life ah no rush Me just watch me steps and we praise it And believe in Jah Say me know say Jah world belong to the meek No matter the situation man no go weep Me ah go stand tall to find water me ah go drink And me no go loose me life against the world no Go back to chorus Verse Three: (Freegeegaah) Happy moments, praise God Difficult moments, seek God Quiet moments, worship God Painful moments, trust God Every moment, thank God Simply because God know everything Omo, you dey wait for government, how them want take help you You no know say them get their own wahala Them no send if e cause you palava Plus dem need to make their belle big with national treasure Just like the lyrical beast strongblood talk, if that way no be, find another way If you can survive and be satisfied with one cedi today Then imagine say you come hammer You go spend money lavishly but prudently You find satisfaction by being content at every moment Yesterday bad, today good, tomorrow i no know but hope de Go back to chorus Verse Four: (Freegeegaah) Every survivor raise your hand up (eeeeehhhhh) Life is for the survival of the fittest Who be that person for there wey wan commit suicide No do am, hope still de as long as you are alive This matter be like person wey carry bag of seed But one mistakenly fall for good soil and then e grow Na time, you no need to kill yourself for nothing And then be in eternal torment Freegeegaah and Evahgreen (Evahgreen) Dem ah go doubt we enough time But we no fit worry about them not at all Coz years to come Them ah go see we and can' t recognise ah we e e e We just keep on believing and work hard so fit get we dreams everytime No need to cry Me tell no lie Just wait and see Such things for life. Bad One Map Entertainment To the world me say THE END

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Thu, 30 Mar 2017 12:18:17 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 3/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related


road to perfection
by Raw Teknik(feat Freegeegaah & Sima)


road to perfection(snippet)
by Raw Teknik(feat Freegeegaah & Sima)


the world is not our home
by Freegeegaah x StrongBlood


no remorse
by Freegeegaah Feat. Ontime Righttime


life is like that
by Freegeegaah x Yes Sir


honor god
by Freegeegaah


god of mercy
by Freegeegaah


mystery
by Freegeegaah x Ontime Righttime


basket mouth
by Freegeegaah


Top Songs

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

Yeah Yeah
One round
by Yeah Yeah

Yeah yeah
Reap quick
by Yeah yeah

ERI OLA
OPE
by ERI OLA