Korede Bello ft. Asa (Prod by Don Jazzy) - Somebody Great (With Lyrics)

Somebody Great

Mavin Records “mega superstar” Korede Bello unlocks a new single produced by Don Jazzy and it features raved jazz/soul diva Asa. The number which serves as a follow-up to the smash “God Win”is titled “Somebody Great”. Korede Bello teams up with Asa, who is one of his musical influences to deliver a super impressive cut.


Verse
I am no longer a child
bear bear don show
junior don grow oh
na na hmmm
I am so fit for my life
eyin oluwa logo oh
feranmi don go oh
brother if I don dress dey go
If you sabi me before
as we dey sing ka kiri eko
dem tell me story story oh
but now I thank god for saving me
thank god for loving me
me I thank god for taking me

Chorus
From nobody to somebody
To somebody wey dey spray millions
To somebody wey go save billions
Somebody great, eyon pataki
From nobody to somebody
Shebi na god wey dey do am for me
Shebi na god wey go do am for you
Somebody great, eyon pataki

Hook
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Somebody great, olo kiki
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Somebody great, eyon kpataki
From nobody to somebody
Shebi na god wey dey do am for me
Shebi na god wey go do am for you
Somebody great, eyon pataki

Verse
from the day wey the doctor start announce
say see wetin my mama baby bouncing
the blessings just dey flow like fountain
and it crush the sky, it high pass mountain
angels dey join me singing
my people and my boys dey join me dancing
and jumping spiritual something
and it’s true
Na my voice will stop the bombing
stop the bombing hey yi
stop the fighting
my people hear my voice and start uniting
uniting cos all we need is one love
one love
one love
one love
one love
I say one love cos that’s
The way way we live

Chorus
From nobody to somebody
To somebody wey dey spray millions
To somebody wey go save billions
Somebody great, eyon pataki
From nobody to somebody
Shebi na god wey dey do am for me
Shebi na god wey go do am for you
Somebody great, eyon pataki

Verse
Early in the morning
get up put my shoes on
and all I have in the world
Is my guitar and my soul
don’t know where this road leads
don’t know what would strike me
I just have to keep on
pushing

mo wa d’eniyan ti aiye pariwo
ewo wan bi won se pariwo
that’s the right thing
Uniting but I’ll
Be real just wanna be free
cos when the music feels
So alright
everybody feels so right
no matter what colour you are
What we got is love
Yeah

Chorus
From nobody to somebody
To somebody wey dey spray millions
To somebody wey go save billions
Somebody great, eyon pataki
From nobody to somebody
Shebi na god wey dey do am for me
Shebi na god wey go do am for you
Somebody great, eyon pataki

Hook
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Somebody great, olo kiki
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Somebody great, eyon kpataki
From nobody to somebody
Shebi na god wey dey do am for me
Shebi na god wey go do am for you
Somebody great, eyon pataki

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Sep 2015 08:34:36 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 3/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (2)

I like this music

Related

bella
by Korede Bello


fine fine
by Korede Bello


leg work
by Korede Bello


real man
by Korede Bello


olowo
by Sojistar X Korede Bello


olowo
by KOREDE BELLO X SOJISTAR


all is in order
by Mavin ft. Don Jazzy, Rema, Korede Bello, DNA & Crayon


mr vendor
by Korede Bello


joko freestyle
by Reallynspire X Korede Bello


joko freestyle
by Korede Bello


Top Songs

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy