DJ Spinall ft. Yemi Alade (Prod. By E-Kelly) - Pepper Dem (With Lyrics)

Pepper Dem

Gearing up towards the release of his debut album titled “My Story”, DJ Spinall dishes out a club banger titled “Pepper Dem” which is produced by E-Kelly and features Nigeria’s top songstress, Yemi Alade. This tune would definitely rock club houses.

====================================================
Its E-Kelly

Pepper dem
Spinall pepper dem
E pepper dem
Mr DJ Pepper dem
Spinall pepper dem

Hook

E dy pain you say I tanda like this
say e dey pain you say I dy sing like this
I too be fine girl abeg e no be beans
You too be fine boy abeg e no be beans
yekpa

E pepper dem
Mr DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem
E pepper dem
Mr DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem

Eh pepper dem
Pepper dem
Say make we pepper dem
Pepper dem

Verse
Pull up in a Rover pepper dem
Ebu na Kala pepper dem
Dancing jangilover eh ah

Pepper dem
Say e dey pepper dem
Mo ti gba grammy oh
Check Linda Ikeji
Dem just dey yan my story story oh
say e dey pepper dem chai

Hook

E dy pain you say I tanda like this
say e dey pain you say I dy sing like this
I too be fine girl abeg e no be beans
You too be fine boy abeg e no be beans
yekpa

E pepper dem
Mr DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem
E pepper dem
Mr DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem

Eh pepper dem
Pepper dem
Say make we pepper dem
Pepper dem

Verse

Say make we pepper dem

Pepper dem
Tatafo tatafo
abeg where you dey go
this your way na kolo
pepper dem
Tatafo tatafo

Abeg where you dey go
This your way no good oh
If you see your brother failing
Say make you help am

Refrain

If you see your sister wailing
Say make you help am
If you see say dem succeed
Say make you join am
If you see your brother see your sister anybody
Make you roll up

E pepper dem
mr DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem
E pepper dem
Mr DJ pepper dem
spinall pepper dem
Oya make we pepper dem

Eh pepper dem
pepper dem wopa
say make we pepper dem
pepper dem

pepper dem
make e pepper dem
I don talk pepper dem
make e pepper dem
E pepper dem

Outro

Spinall pepper dem
Spinall oya
What if pepper dem
What if pepper dem
She murder murder
DJ spinall murder murder dem

Eh so what if
Eh eh what if
We murder murder
We wee murder murder dem so
What if
We murder murder
We wee murder murder dem
What if what what what if
We murder murder
We we we murder murder dem

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Tue, 20 Oct 2015 00:02:39 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 3/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (2)

I like this music

Related

palazzo
by DJ Spinall x Asake


sere
by DJ Spinall ft. Fireboy DML


tonight
by DJ Spinall x Omah Lay


pressure
by DJ Spinall x Dice Ailes


edi
by DJ Spinall Ft. Reminisce


dis love
by DJ Spinall ft Wizkid & Tiwa Savage


gbese (remix)
by Brainee ft. Zlatan Ibile, Chinko Ekun & DJ Spinall


malowa
by Omawumi ft Slimcase & DJ Spinall


baba
by DJ Spinall X Kiss Daniel


all timez - free beat - ft - dj spinal - part 5 - sweet things
by All Timez - free beat - ft - dj spinall - part 5 - sweet things


Top Songs

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

King Moses
Forever
by King Moses

Yeah Yeah
One round
by Yeah Yeah

Yeah yeah
Reap quick
by Yeah yeah

ERI OLA
OPE
by ERI OLA