Koffi Ft Mr Jollof - Omije (Tears) (With Lyrics)

Omije (Tears)

Intro:
Testimony from Fire Survivor
Chorus
Kilode kilode ayanfe mi Kilode
Omije omije nbo loju mi omije
Iwo leni tokan mi yan
Now you have gone far away
Iwo leni toluwa mi yan
Oooo faraway
Kilode kilode ayanfe mi kilode
Omije omije nbo loju mi omije
Why'd you have to go
Ooooo have to go
O do me so
Why you do me so
Bridge:
My hearts so so broken
Your tongue is no longer talking
legs no longer walking
Got a grown man broken
Uh Ahhhhh aaaaa
Ohhhhh oooo
Won fe so ile ola di ahoro
Wanna turn the palace into a hollow
Ohhhhh oooo
Ahhhhh aaaaa
Verse:
Won ni ka dibo ibo osi se
awon ta yan sipo loun se iku pa wa
Dem sey make we vote sey e go better
since we don dey vote sey e better,
if you ask me who i go ask?
Omawunmi but I no fit do nanny
who will take care of me when you kill mummy
Kleptocratic leaders holding us to ransome kidnap your freedom magodo na mansion
Every weekend we dance rejoice
Thank God it's Friday forget rejoice
tasere sope sunday na church
friday la nkirun, adura yi npoju
prayer without action ofo ba nta
We cast and bind, but loose our souls
vanity on the gram youths head dey roll
Money ritual yet baba is poor,
where you see dem print currency with blood
Role models in the market looking away,
the few wey dey talk dem sey we no dey make,
na envy and jealousy-player hate.
If you bad you good, if you good you bad
who get morals no dey trend
Am badder than you check my account
more followers na him get endorsement
let's give him some more that's the new fulfillment
depression dey rise lagoon sacrifice
plateau wey i serve dey flow with blood
2002 cantonment blow
2018 tanker still dey blow
Ah Kilode Kilode
how malu life go value pass my own,
benue to east many deceased
to farm on your land you need more than hoe,
senate dey sleep kasala dey burst
one of their own dey dance for us
Agba wa loja ori omo nwo
those wey spoil naija dey share and plot
After election their promise no dey land, canada is the new canaan,
brain drain relocation Ayanfe see your skeleton; dislocation
Security na zero, employment is gone,
ambulance no see road traffic na die.
Action and reaction cause and effect
sey na only Naija dem curse with defect
Culture, tradition is lost in the pop
five year old pupil her cherry was popped
Solution is simple let us reflect,
love one another no one should neglect
Ejowewe full for twitter
social is fun but let us stay woke before all man begin to buy and carry hin gun
Prayer is key but we don loss padlock
Ayanfe you will rise by the grace of God,
bekun pe daale ayo nbe lowuro
Redefine naija let us forge ahead
Before you go back to dancing hear this

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Mon, 02 Jul 2018 18:00:03 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

breaking table
by Maleke X 2Baba X Mr Jollof X J Martins X Ayirimama



fiesta
by Koffi Ft Ashny


omije (tears)
by Koffi Ft Mr Jollof


this year canaan must reached
by Koffi Ft Josh2funny and Boomerang


nothing day dere
by Koffi Ft. Ruggedman & Terry Apala


gentleman
by Koffi Ft Ssp


ruwere rmix
by Koffi Ft Ajanaku


bad talk
by Koffi Ft Maleke + Oluremi and Ashny


collabo intro
by Koffi Ft Dj Jimmy Jatt


Top Songs

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy