Don Prince aka Sampe Master - NEXT LEVEL (With Lyrics)

NEXT LEVEL

NEXT LEVEL is a powerful Hip-hop Jazz written, arranged & sang By Don Prince aka Sampe Master.. Produced by Hardbeatz USB.. Mixed and Mastered by Engineer Ini Tom.. @Alstars Protouch
Lyrics......
Don Prince
Sampe
This my life I don see something..
Ononononoo..
CHORUS:..
What's the next level? What's the next level_I thought?
Omo I get level.. Omo I get level_I sure.
What's the next level? What's the next level_I thought?
Omo I get level.. Omo I get level_I sure.
VERSE:..
Eh
Omo you dey sleep _make you wake up..
The boys dey for street _Dem dey chop up..
Omo the goods plenty _Omo e dey Sharp.(Sampe)
See, Omo na person way dey work _Omo e dey chop..
I say the money plenty _Omo e dey there..Eh.
If you owami Jo _I go give you Akoka..Eh
See, I don't know oo _What ta feel, in my brain I don't know..
Everyday, I want to do my things _Some people just dey talk..
Everyday I want to show oo _I don't know what ta kwam..
For the wey wey dey do my brain _my guy I don't know what to kwam..(Sam)
CHORUS:..
What's the next level? What's the next level_I thought?
Omo I get level.. Omo I get level_I sure.
What's the next level? What's the next level_I thought?
Omo I get level.. Omo I get level_I sure.
VERSE:..
Ononoo.
Omoge lage lage.. eah Omoge lage lage..
If you come to Ajagole,..
everything everything shapa bra...
If come to Orire nku..... Ki de.. Everything everything dey hakpa ja................
Make you give me_Make I give you.. Sampe..
Make you take am__Make I take am..
See, I don't know oo everything I see in this life_ e dey give me Joy..
Mama e been tell me say__My sonry you no go suffer..
You go Go__You go Blesss... No harm oh e go hold you back....
Jah jaah oo.. Jah Jah oo Owo kpombe...
CHORUS:..
What's the next level? What's the next level_I thought?
Omo I get level.. Omo I get level_I sure.
What's the next level? What's the next level_I thought?
Omo I get level.. Omo I get level_I sure.
X2...

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Fri, 28 Sep 2018 22:55:10 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

all i want
by Don Prince aka Sampe Master


heartbeat
by Don Prince aka Sampe Master


heartbeat
by Don Prince aka Sampe Master


peace of the nation
by Don Prince aka Sampe Master


marry me
by Don Prince aka Sampe Master


egbe onu
by Don Prince aka Sampe Master


next level
by Don Prince aka Sampe Master


orobo sampe
by Don Prince aka Sampe Master


ada mma
by Don Prince aka Sampe Master


next level
by Don Prince aka Sampe Master


Top Songs

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

Yeah Yeah
One round
by Yeah Yeah

Yeah yeah
Reap quick
by Yeah yeah

ERI OLA
OPE
by ERI OLA