Simi ft. Falz - Mind Your Business (With Lyrics)

Mind Your Business

Simi comes through with a masterpiece dubbed “Mind Your Business“.
Xtr3m Music songstress – Simi, prepares for the release of her sophomore album which she tagged “Omo Charlie Champagne“, scheduled to drop 21st of April.
To that effect, she blesses the fans with the 9th track off the album. The song is titled “Mind Your Business” and it features long time collaborator – Falz.
Enjoy!

FULL LYRICS:

Simi ft. Falz – Mind Your Bizness Lyrics

[Gossip]
Hello
How far
I get gist for you o
Ah what’s up?
You know that girl with 20k followers on IG na
Which one?
That girl that is always shaking her bum bum
That is always doing
Oh keep popping
That girl suppose they carry filter anywhere wey she dey go o
Hehe…why na?
Omo babaNla scam
Ehn?

[Verse 1 – Simi]
Why you too dey talk o?
Shey you no dey tire?
Ejo e nle njo wey no concern you
Na there them go find you
You no get work o
Na for your mouth dem go hear say Simisola get belle
(She don get belle)
Na for your mouth them go hear say Biliki dey sell pepper
(She sell pepper o)
Na for your mouth them go hear am
Busy body don come, may you fear am
Uncle face your work o

[Chorus]
Mind your business (Mind your business)
Who say make you no mind am
(Mind your business)
Busy body o
(Mind your business)
If you no like am
(Mind your business)

[Gossip]
Na lie
I no fit lie give you na
Kemi Sef dey there
I dey there
Her makeup don wash finish
Nothing to write home about
No be that one come pain me passo
Na that her boyfriend

[Verse 2 – Falz]
Well done sir
Mr talker
Eku ise
Mr wetin no concern me reporter
Simi don marry Adekunle
But why?
Was Falz invited?
How is that your concem?
Why dont you face your work Aunty Uche?
You go chook your mouth everywhere like eku te
You no dey let sleeping dog lie
Sweetheart Shey you know say na curiosity wey kill cat?
Leave talk, leave amebo, leave chat
Face front
Find business wey you fit start
Take tea. drink that. mind your biz wax
Open your ear when you’re listening to this track
Na for your mouth them go hear she buy three cars
But say she just use her mama do ritual (Amebo)
You say Sade just dey reach 32 years
But she never still marry, make she do fast

[Chorus]
Mind your business (Mind your business)
Who say make you no mind am
(Mind your business)
Busy body o
(Mind your business)
If you no like am
(Mind your business)

[Gossip]
Wait o
No be that her boyfriend wey dey give am porsche assurance?
Believe you me
Wetin I see no be porsche assurance
Na Okada assurance
Jesus!
God save us dear

[Verse 3 – Simi]
You dey put your mouth
Alakori oh!
For the thing wey no concern you (thing wey no concern you)
Alabosi ooo
The thing wey you dey find go find you

[Chorus]
Mind your business (Mind your business)
Who say make you no mind am
(Mind your business)
No be by force oh
(Mind your business)
If you no like am
(Mind your business)

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Tue, 16 Apr 2019 23:45:49 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

naked wire
by Simi


iya ni wura
by Simi


overdose
by Reminisce ft. Simi


ice cream
by Falz Ft. BNXN (Buju)


sare
by Simi


so bad
by Simi Ft. Joeboy


woman
by Simi


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


happy birthday
by Simi x Adekunle Gold x Deja


squander remix
by Falz ft. Niniola x Kamo Mphela x Mpura x Sayfar


Top Songs

Maxi Chudi

Jayranki
No pain no gain
by Jayranki

MUNACHi4u
HaLLEE HaLLEE
by MUNACHi4u

Skyno

KENNYZ SING
HALLELUJAH
by KENNYZ SING

RemmySmart
Party Gangster
by RemmySmart

RemmySmart
Sure
by RemmySmart

RemmySmart
Heavy Weight
by RemmySmart

KENNYZ SING
HALLELUJAH
by KENNYZ SING