Orezi ft Slimcase - Maro (With Lyrics)

Maro

Maro which means ‘dance’ in Yoruba, is produced by Mystro. The song has a high tempo dancehall beat with the synchronization of different traditional musical instruments which gives it a unique sound.
As the song progresses, Orezi takes the “THE SMALL GIRL BIG GOD” phrase that’s trending on social media to create a comic feel in the song with Slimcase’s authentic harmonic delivery of Yoruba lyrics.


(INTRO)

=It’s Mystro on the beat baby=
Ruby, Ruby Lanshy
Lavish spenders lawon goons yi
Owo t’o to start up business,
won a de lavish e lale ijo kan
Ah baba e, baba e; mother foka

(VERSE 1- Orezi)

The money wey we get oh,
e no dey finish
And when we dey the place oh,
we dey hurt their feelings oh oh ohh
The money wey we get oh,
e no dey finish, eh
Oh baby no dey pose oh,
come whine for daddy, eh
No dey form acitivity oh eh

(CHORUS)

Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro

(HOOK)

If you know say you sabi dance, [sisi baby]
show them say you sabi dance [ih]
Small girl, big god [fatty bumbum]
Shake am make I give you cash

(Orezi- VERSE 2)

Girl I like the way you whine that thing
Bring your body baby next to me yea
Orezi for the Presido [Presido]
You’ rocking with the best oh [yea yea]
Girl’a come and whine it oh
Mr DJ make you turn it oh [oh oh]
B’o sen redi you deserve some accolades
Accolades; you deserve eh

(CHORUS)

Maro Maro, {ah ah} Maro baby eh, Maro {kasa}
Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro {oh baby}

Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, {ah ah} Maro baby eh
Ko Maro {on a}

(HOOK)

If you know say you sabi dance, [sisi baby]
show them say you sabi dance [ih]
Small girl, big god [fatty bumbum] {je kon mo}
Shake am make I give you cash

(Slimcase- VERSE 3)

Wa, s’o mo face yi? Otunba Lamba
Emi mo ko Lavish; am a big baller
Mo ti ball pelu Sistosis, eyan Orezi

Ruby, Ruby Lanshi; aye Wizy
T’alert ba wole, e ti rogo
Awon omo ele ti mo si wonu Prado
Bouncers n lo bi 30, a ma boju e je
Omo fo rekereke, aye bowo je
Mr Barman- ice; more ice

(CHORUS)

Maro Maro, Maro Maro
Maro baby eh, Ko Maro

Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro

Maro Maro, Maro baby eh
Maro, Maro Maro
Maro baby eh, Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Maro, Maro Maro
Maro baby eh, Ko Maro

(VERSE 4/OUTRO- Slimcase)

Urh urh, Sensami Ganja
Nononono, VIP lo wa oh, VIP lowa
O le ma wa bereobo n VIP oh
O le ma wa d’oorun n’le bi, o ti ye e?
Ta lo so pe o tele wa? O gba clinching wonu VIP
O ni iwo big baller; baba e, mother; mother foka
Oloorun ara e, o le ma wa no breadi, o ti ye e?
Slimcase in the building; uhhhh

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Fri, 03 Aug 2018 12:04:40 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

help!!!
by Slimcase


focus vibe
by Slimcase


ronaldo
by Orezi


high tension
by Ubreezy Abobi ft. Jago Ryme & Slimcase


high tension
by Konga x Slimcase x Mr Real


your body
by Orezi ft. Teni


pongilah
by Slimcase Ft. Zlatan Ibile


maza maza
by Orezi


no tension
by Solidstar Ft. Orezi x Terry Apala x Isoko Boy


lamba xtra
by Slimcase (Prod. Cracker Mallo)


Top Songs

Treo
Dey No Go Know
by Treo

JPAUL
WEMARO
by JPAUL

Mc Focus
Oluwa
by Mc Focus

Sheedxfold
Good Girlfriend
by Sheedxfold