Lil Kesh ft. Adekunle Gold - Life of a Star (With Lyrics)

Life of a Star

dope tune off lil kesh’s ” new released album ”Young and Getting It” ..The songs are titled ”Life of a Star ” featuring AdekunleGOLD


[Adekunle Gold]
If i start to yarn you how the thing dey go
And if you are feeling what am feeling in my soul
I live the life of a star
Omo ko easy rara
But am a keep on matching and go with the flow

[Lil kesh]
Shebi na me wan blow
Shebi i want the doe
but the Prize i paaay, omo no be joke, omo no be joke

[Verse 1 – Lil kesh]
I remember back then when i use to crave the fame
Then i be like pikin wey them buy new game
Only if i knew the prize that i have to pay
That the people will forget that we are still the same
I may be looking fly but my pocket dry
But the boys don’t care
You gats give them bar
Shebi you be kesh and you drive a benz
Abeg drop something now make we flex
And sometime i am back stage
Feeling down cos i kinda had a bad day
I still turn up when i climb stage
It’s the life of a star
What will i say, what will i say
Wo e gbami ore body oh
But the fans still wanna take a selfie oh
Most of you all don’t know what we go through
It’s the life of a star, what will i do, what will i do

[Adekunle Gold]
If i start to yarn you how the thing dey go
And if you are feeling what am feeling in my soul
I live the life of a star
Omo ko easy rara
But am a keep on matching and go with the flow

[Lil kesh]
Shebi na me wan blow
Shebi i want the doe
but the Prize i paaay, omo no be joke, omo no be joooke

[Verse 2 – AAdekunle Gold]
Mofe dogun mofe dogbon
Mofe do lo kiki laye
I know know say it takes a lot to be a star
They no tell me say e no easy oh
Them go vex you for social network
Because you be star you no fit respond
Wonti gbagbe pe me self be Human being oh
They no tell me say e no easy oh
If i start to tell you how the thing dey go
You go feel what am feeling in my soul
I live the life of a star
Omo ko easy rara
Am a keep on matching and go with the flow

[Lil kesh & Adekunle Gold]
Shebi na me wan blow
Shebi i want the doe
but the Prize i pay, omo no be joke, omo no be joke
Shebi na me wan blow
Shebi i want the doe
But the Prize i paaay, omo no be joke, omo no be joooke
If i start to tell you how the thing dey gooo
You go feel what am feeling in my soul
I live the life of a star
Omo ko easy rara
Am a keep on matching and go with the flow

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Thu, 17 Mar 2016 08:33:42 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 3/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

don’t call me
by Lil Kesh Ft. Zinoleesky


sinner
by Adekunle Gold ft. Lucky Daye


happy birthday
by Simi x Adekunle Gold x Deja


it is what it is
by Adekunle Gold


ponmo sweet
by Mohbad ft. Naira Marley x Lil Kesh


pami
by DJ Tunez x Wizkid x Omah Lay x Adekunle Gold


jore
by Kizz Daniel x Adekunle Gold


young love
by Adekunle Gold


live my life
by DJ Breezy ft. Adekunle Gold



Top Songs

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Jayranki
Esan oyee
by Jayranki

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy