RMN Muzik - Leyin Mi (With Lyrics)
Rmn muzik soldiers are best known for good muzik,dis time around they titled dis Yoruba motivational song" leyin mi" .showing their certainty dat God got their back even thou back then dey hustle to get to d top before God lifted dem higher and pple criticized dem cos dey do gospel but anywhere they go dey let pple know dat oluwalowa Leyin mi. Its boy da Rap Army,Mista-G and Hashely the female rapper on dis hit single download and share.IG:Raparmy02,twitter:@jaminyusuf1
Link:
*You can copy and share with all your friends
Nigerian Music
Embed Code:
Posted On: Mon, 18 Jul 2016 09:50:51 +0100 | Problems?: [email protected]
Body
|
Rating:
3/5 average , 1 ratings
Drop your comment
Register or login to write a comment Title:Body
Comments on this music
People who like this music (0)
No one likes this music yet
Naija Songs / Nigerian Music