Ajebutter22 - Lagos Love (With Lyrics)

Lagos Love

Ajebutter22 drops a signature love song where he drops pure gold in lyrics, this is the star rappers first single in 2019 and it is a wonderful song. Ajebutter22 is one of the members of the new school artists alongside talents like BOJ, Davido and Burna Boy. Enjoy this single below:

Ajebutter22 – Lagos Love Lyrics

[Intro]
Olorun
Classic

[Verse 1]
You be like plantain chips when I been in traffic all day
U be like 100 litres when fuel scarcity don dey
You be like NEPA bring light for one whole night a day
U be like road wey dem fix pothole just yesterday
You be like police wey no ask for bribe
Conductor wey dey get change
I wonder where they found you
Love to be around you
Doesn’t look that way
But it’s beauty that surrounds you
Tanker wey no leak water
Terminal wey no get hold up on a day of Redeem camp
I no fit dey risk am
But for you I go think am

[Hook/Chorus]
So baby let me be your Lagos love
I wanna be your Lagos love
Oh baby let me be your Lagos love
I wanna be your Lagos love

[Verse 2]
We are small chops in Saturday wedding
Together we are Akara and Ogi in a morning setting
Together baby I am so certain that you’re the one for me
There’s no other person
Bole to your ekpa
Bread to your ewa
Every single day know that I’m a lucky fella
Nobody better
You’re so rare like danfo with AC
Girl you amaze me

[Hook/Chorus]
Lagos love
I wanna be your Lagos love
Oh baby let me be your Lagos love
I wanna be your Lagos love
Olorun

[Verse 3]
Ninu Eko you’re number one sisi
Na you I go still reason
And when you go missing
It’s like Alte vibes with no Jameson

Ninu Eko you’re number one sisi
Na you I go still reason
And when you go missing
It’s like Alte vibes with no Jameson

[Outro/Hook]
Let me be your Lagos love
I wanna be your Lagos love
Oh baby let me be your Lagos love
I wanna be your Lagos love
Olorun

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Thu, 28 Feb 2019 18:03:59 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

king of parole
by Ajebutter22


big man talking
by Ajebutter22


ginger you
by Ajebutter22 x Mayorkun


rock your body
by Falz x BOJ x Ajebutter22


tight jeans (remix)
by DJ Java + Falz + Ajebutter22


standard guy
by Studio Magic Ft. Ajebutter22


ghana bounce (remix)
by Ajebutter22 feat. Mr. Eazi & Eugy


yawa
by Ajebutter22 x Boj


happy ending
by Ajebutter22


wayward
by Ajebutter22


Top Songs

JPAUL
WEMARO
by JPAUL

Mc Focus
Oluwa
by Mc Focus

Sheedxfold
Good Girlfriend
by Sheedxfold