Oga Boss - Gratitude (With Lyrics)

Gratitude

New jam from Oga Boss
(Lyrics)
As you see me so
Me I no send ooh
Na this life wey I come
Me I wan blend ooh
Nothing dey shack me again
Nothing dey shack me again ooh
Them say we too local oh
Local oh yeah
But now we are global oh
Global oh oh
Them been dey say we no go
Make am oh
Go far ooh oh
But now we are global oh
Global ooh oh
I don wake today
Na to go down on my kneels and pray for another day
I no come to play
Na to feel my self until music start to pay
I don wake today oh
Oh noooo
I no come to play oh
Cheee
As I dey see you so
Nothing concern you
Anyhow wey I live my life
E no concern you
I'm in love with myself everyday I impress myself
And that's self respect
Fall in love with yourself
Impress yourself
And that's self respect oh
No be how far
But how well oh
As I dey wish you well
I dey pray
Make you excel oh
But you have to be strong
Stand tall and no dull oh
But you have to be strong
Stand tall and no dull oh
As you see me so
Me I no send ooh
Na this life wey I come
Me I want blend ooh
Nothing dey shack me again
Nothing dey shack me again ooh
Them say we too local oh
Local oh yeah
But now we are global oh
Global oh oh
Them been dey say we no go
Make am oh
Go far ooh oh
But now we are global oh
Global ooh oh
Afro killer
Do this beat them ah call me young fella
Nigerian boy
King Zee sun fada
Live my life no stress oh
Enemies just dey vex oh
Live my life no stress oh
I don wake today
Na to go down on my kneels and pray for another day
I no come to play
Na to feel my self until music start to pay
I don wake today oh
Oh noooo
I no come to play oh
As you see me so
Me I no send ooh
Na this life wey I come
Me I want blend ooh
Nothing dey shack me again
Nothing dey shack me again ooh

Watch Gratitude Music Video By Oga Boss

Please pause audio player above before playing video below:
Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Mon, 19 Nov 2018 07:10:19 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (1)

I like this music

Related

agidi
by Oga Boss


Top Songs

Treo
Dey No Go Know
by Treo

JPAUL
WEMARO
by JPAUL

Mc Focus
Oluwa
by Mc Focus

Sheedxfold
Good Girlfriend
by Sheedxfold