R2Bees - Embassy (Prod. Killbeatz) (With Lyrics)

Embassy (Prod. Killbeatz)

The duo of R2Bees are on a hot streak of form right now. With fans still warming up to “Plantain Chips” and “Over” the Ghanaian ensemble unleashes yet another banging single. Christened “Embassy” the tune was produced by proven hitmaker – Killbeatz.

LYRICS

[Verse 1 – Mugeez]
R2beees
Yeh dem dey spy as if they care
Only for you to know
Na dem dey set the trap for there
Eee I just dey look I take my chair
We dey see too well oo
Even we drinking all the beer
Welldone alright
R2BEES this 2bees that
Bombocalt you don’t know from de start
Ah dey see the girl dem so a chork
Enter mi room and pass me the love
She dey call call me I no dey call back, no never
Ibi so wey you dey ee
You dey look for me and am gone ee ee

[Hook/Chorus]
She dey like to follow go
Se nepa la problem oo
Girl ago give you the visa
Ago be your embassy oo
She want to go to America
When we dey play we no get time
Pass me the port for your Visa
Ago bi your embassy oo
Ago bi your embassy oo

[Verse 2 – Paedea]
Abi looking for a girl like you
(?)
I take you to my hood tema site 2
Girl Here bi getto but still life cool
Baby you fine what do you want
From the back or you want it from front
We get razlor we get blunt
We get loud fruntumfrum drum
Ago protect you like safe s3x
This be Paedea abi your pae check
You remind me of my Ex from SHS
Baby will you marry me say yes yes

[Hook/Chorus]
She dey like to follow go
Se nepa la problem oo
Girl ago give you the visa
Ago be your embassy oo
She want to go to America
When we dey play we no get time
Pass me the port for your Visa
Ago bi your embassy oo

[Verse 3 – Mugeez]
Everything we having the gyal dem no
So she wan ripe on the bad man doe
She say whether inna sunshine, rain and snow
Pick up pick up the thing Make dem flow multiple
Gyal come to the door ready for the stampede and have it more
Wetin you want a that you go get
You say you want fly out to put on collect
Ee ee we are ready to play
Every girl wey follow me trace
You reach immigration call on my name
No dey bring no ticket a put you for plane ee ee

[Outro]
She dey like to follow go
Se nepa la problem oo
Girl ago give you the visa
Ago be your embassy oo
She want to go to America
When we dey play we no get time
Pass me the port for your Visa
Ago be your embassy oo
Ago be your embassy oo
She dey like to follow go
Se nepa la problem oo
Girl ago give you the visa
Ago be your embassy oo
She want to go to America
When we dey play we no get time
Pass me the port for your Visa
Ago be your embassy oo
Ago be your embassy oo

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Thu, 02 Nov 2017 21:01:32 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 3/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (2)

I like this music

Related

supa
by R2bees ft Wizkid


over
by r2bees


plantain chips
by R2Bees


trap king (freestyle)
by Wizkid x R2Bees


one shot
by R2bees - One Shot Ft Shatta Wale X Sarkodie


more
by R2Bees X Wizkid


hi
by R2Bees


pillow
by Bisa Kdei ft. Mugeez Of R2Bees



concert party
by R2Bees


Top Songs

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy