Allen Jackxon - Allen Jackxon - Na Scam (prod. By Joe Dee) (With Lyrics)

Allen Jackxon - Na Scam (prod. By Joe Dee)

Allen Jackxon finally let out his long anticipated song “Na Scam”
We have all been scammed by the government even our friends.
Lyrics:
Allen Jackxon
Stage Icons
See, ah woah
Na scam, na scam, na scam(CU's time nah dey)
Na scam, na scam, na scam
See,
CHORUS:
dem dey stand for we front
Dem dey lie from head to toe(all na scam)
Dem go pay 5k
Even student sef no go broke(all na scam)
Electricity everywhere
Even light sef ah no go low(all ana scam)
You too cheap outside
But for IG girl you be goal(all na scam)
Cus time nah dey
Na scam, na scam, na scam
Na scam, na scam, na scam
Na scam, na scam, na scam
Na scam, na scam, na scam

All the fine fine girls you see today
Dem dey form like say dem no know the way
Las las chale dem need the pay
Abena just get off the way

Davido get 30bila
When I hear am Men I catch fever
Holy boy, Well I'm not a sinner
BB Naija, I was the winner

You be artiste and you want to blow
Smoke weed and drink ogogoro
Do the needful and do the follow
Las las na endorsement for Glo

Education wey you see today
5months allawee dem never pay
Tell me reason why guys no go turn gay
Or you see them with guns on the way

All these our politicians
Them go come dey lie for the fans
How about the electricians
That can't just be given the chance

We Don tire with all the crooks
Wey go show con dey lie for the youths
What about the ones wey go school
Las las na them go be fool

CHORUS:
dem dey stand for we front
Dem dey lie from head to toe(all na scam)
Dem go pay 5k
Even student sef no go broke(all na scam)
Electricity everywhere
Even light sef ah no go low(all ana scam)
You too cheap outside
But for IG girl you be goal(all na scam)
Cus time nah dey
Na scam, na scam, na scam
Na scam, na scam, na scam
Na scam, na scam, na scam
Na scam, na scam, na scam

INEC with election result
Result go comot before we go vote
If you talk plenty dem go hook your throat
Las las for prison like a goat

Snake swallow 36billa
Nothing wey come from your leaders
You see all this jamb we dey write
Write and your future will be bright

EFCC go chase yahoo boys
Dem no go chase the one wey dey on top
Dem go dey chase the ones wey suppose dey hustle
Give them family food make dem chop

Na scam, na scam oh
Everything na scam oh
This life we dey live for naija
I swear to god na scam oh

dem dey stand for we front
Dem dey lie from head to toe(all na scam)
Dem go pay 5k
Even student sef no go broke(all na scam)
Electricity everywhere
Even light sef ah no go low(all ana scam)
You too cheap outside
But for IG girl you be goal(all na scam)

Na scam, na scam, na scam
Na scam, na scam, na scam

Na scam, na scam oh
Everything na scam oh
This life we dey live for naija
I swear to god na scam oh

Na scam, na scam, na scam
Na scam, na scam, na scam

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Mon, 10 Jun 2019 23:35:47 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

Top Songs

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

Sure boy ibile
My wedding
by Sure boy ibile

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

King Moses
Forever
by King Moses

Yeah Yeah
One round
by Yeah Yeah

Yeah yeah
Reap quick
by Yeah yeah

ERI OLA
OPE
by ERI OLA