Esongz - 24 Seven (With Lyrics)

24 Seven

Esongz is here again with another hit highlife vibes 24 Seven, Esongz started getting recognition in the music industry after he released his previous single titled Sabrina that was produced by the super star hit maker Majorbangz.. Now we have no doubt that the young talent got a whole lot of sweet melodies for your listening pleasure,Now go enjoy 24 Seven by Esongz produced by TEESTICKz the beatskiller ..
Lyrics
Ahn ah ah
They calling me Esongz
knack the konko
Wey dey sing song
Gbas gbos Gbas gbos
Baby girl me and you
I love the things that you do
Baby girl me and you (Phone voice)
I no fit sleep o
If you no day with me o baby o baby
I no fit cook o
When maggi no day e be like
E sey Nepa sef no dey, Mami
Where you dey?
Baby baby wait,
no look Uche face,
baby come around o baby,
baby make we play o
Baby baby wait
no look Uche Face,
baby come around o
baby no go use play baby
I dey think of you...
24 7 eh eh eh
24 7 wo wo wo
Girl I dey think of you
(I dream and I think and I dream of you uh uuuh)
247 247
Girl I dey think of you
No go do kalaku
We go dance skelewu
E be you be my boo
Baby all for you
No go do kalaku
We go dance skelewu
Make you do like I do
Baby all for you
Me I wan see daddy mummy
Fight for you one man army
Take care you baby girl be ur nanny
I no go touch only if you let me
Baby roll for me,baby shake for me,baby dance for me
Make me wanna spray money
Baby baby wait,no look Uche face
Baby come around o baby
Baby make we play o
Baby baby wait,no look Uche face,at all at all baby come around o baby no go use you play o
Baby I dey think of you
24 7 eh eh eh
24 7 wo wo wo
Girl I dey think of you
I dream I think and I dream of you uuh uh
24 7,24 7 girl I dey think of you
No go do kalaku
We go dance skelewu
E be you be my boo
Baby all for you
We go dance skelewu
No go do kalaku
E be you be my boo
Baby all for you Mirinda
Chop the suya
I chop the onions
Teesticks knack the...
Break kolanut...

Watch 24 Seven Music Video By Esongz

Please pause audio player above before playing video below:
Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Tue, 21 Apr 2020 13:15:42 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 5/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (0)

No one likes this music yet
I like this music

Related

tgif
by Esongz


poko
by Esongz


tonight
by BabyFhaze ft Midesongz


take it off
by Esongz


like you
by Ifesongz


ban bam
by Esongz ft Specimen+Mr IP


banga
by Mr IP X Esongz


selense
by Esongz


christmas lala
by Esongz @Official_esongz


isabella
by Esongz


Top Songs

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy